‘Dislike’ and ‘hate’ fit resemble for meaning, the truth be say dem no be the same. Person fit use:
- ‘Hate’ show say him blood hot wella and him fit kill the person or thing wen no sweet am for belle.
- ‘Dislike’ show say sometin no sweet you at all. For dis kind
situation, you go just commot yourself from wetin dey happen (the way
weh you go take do, every every go notice say wetin dey no sweet you for
belle).
Wetin I dey yan be say, ‘hate’ dey carry one kind
yeye swag weh dey show say person no send (at all) and kwokwoma no care
wether the person kpeme or dey. As the ‘Hate’ matter carry be, people
wey go bukuru dey call am “EMOTION”; and dem dey call ‘Dislike’
“FEELING”.
My broda, I don consider the tin wella and me
decide say I go just carry myself tie put for LOVE. You dey ask me why?
Reason like this now, ‘hate’ na plenty wahala weh person fit carry put
for him own head (bros make the tin no kill you o o!).
Abeg,
make you no forget say we no be human beings weh dey try get spiritual
experience, nbanu, we be spiritual beings weh dey try get human
experience.
The tin don finish for my mouth o o o o!
This Relationship Blog Seeks To Build A Relationship Hub For Empowering People With Social Skills (Relationship Skills).
Fear Of Failure
The fear of failure in relationships may just be the instrument you need to guarantee failure in your relationships.
The Christian And Sin
#SpiritualLive Consider excreta, though generated in a man's belly, it is unwanted and most be passed out. If it is kept in the man's system, it is uncomfortable to the host and makes him sick.
That's the way SIN is in the life of a Christian. If it is not passed out (confessed & turned away from); it sickens the Christian and make it difficult for him/her to maintain a healthy Christian life.
Lust
#SpiritualLive We may not be able to stamp out LUST from our world today since it has supposedly become the Trademark of this age and time.
Note that it is your responsibility to pay the price of diligence required to stamp LUST out of your HEART as a Christian. AND always remember that Lust should have no place in your LIFE.
However you have a choice to LUST and get LOST. What do you think…
Note that it is your responsibility to pay the price of diligence required to stamp LUST out of your HEART as a Christian. AND always remember that Lust should have no place in your LIFE.
However you have a choice to LUST and get LOST. What do you think…
Abeg Choose Well
"One discovery: A woman can be a bitter pill to swallow, full of seductive scheming and grasping. The lucky (the man who pleases God) escapes her; the undiscerning get caught. At least this is my my experience ..."
Subscribe to:
Posts (Atom)